Download MP3: Music, Lyrics, Evidence By Gospel Minister Tim Godfrey Ft. Moses Bliss
Nigerian Renowned Anointed Eminent Gospel Minister “Tim Godfrey” Ft. “Moses Bliss” delivers a brand new Melody Tittled “Evidence” is a powerful song that will uplift your spirit remain blessed as you tune in.
Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!Tim Godfrey & Moses Bliss Lyrics
“Evidence”
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
My testimony be like lie
(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi
Consistent in your ways
Wetin you talk na wetin you Dey do
(Talk and do)
Everyday you Dey shock me
Give me something to talk about
Testimony no go finish for my mouth
If you’re looking for
The evidence
Of the baby wey
Baba don bless
Look no further
Look at me rather E
Vidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God
E no dey fail me
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
When you look at my life you go see see see
The blessings e dey on repeat peat peat
I no fit explain all the good good things
I go praise the Lord till infinity
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey
If you’re looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere
Evidence full everywhere
Testimonies (ah ah)
Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere
Download MP3: Music, Titled The King is Coming By Gospel Artiste Sunmisola Agbebi
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Looking To Jesus By Gospel Minister Dunsin Oyekan
Download MP3: Music, Lyrics, Titled Jesus Be the Name By Elevation Worship Featuring Tiffany Hudson
Download MP3: Music, Lyrics Tittled Jesus is coming back soon by Gospel Minister Forrest Frank Ft. Josiah Queen
Download MP3: Music Titled Do a Work in Me Live By Gospel Minister Kaestrings
Download MP3: Music Titled Sound Of Salem – CONNECT by Prophet Joel Ogebe
Kingdomfavoured Prayers
Daily Memory Verse
Dunamis Seeds Of Destiny 30 November 2025 Devotional By Pastor Dr. Paul Enenche and Pastor Dr. Mrs. Becky Enenche Topic: Proofs Of Dedicated Praise And Worship
Open Heaven 30 November 2025 Sunday Daily Devotional By Pastor E. A. Adeboye Topic– Sources Of Prophecy (2)